Mohbad - PEACE (Cover) Real MonEy
Автор: Real MonEy
Загружено: 2022-12-06
Просмотров: 455
Disclaimer:-
This song is a cover of "Peace" by Mohbad.
All credit of this song belongs to Original owner Mohbad and Marlian Music.
I do this song cover because of the love I have for the song.
▶️ Tracks information:🔊🔊🎹🎹
© Copyright:📄📄
▶️ Song licensed to: Marlian Music
▶️ Music composed/arranged by: Mohbad
Follow Me/Listen to More of My Songs on 🚶♂️🚶♀️
Spotify:
👉 https://spoti.fi/3ygjk3W
Apple Music:
👉 https://apple.co/3bxccXK
Instagram:
👉 / iamrealmoney1
Facebook:
👉 / iamrealmoney1
Twitter:
👉 / iamrealmoney1
TikTok:
👉 https://tiktok.com/iamrealmoney01
YouTube:
👉 / iamrealmoney1
Audiomack:
👉 https://audiomack.com/iamrealmoney1
.......Lyrics......
Wetin be this one like this
Been through many things
Many many gists
But I still find my peace
Imole
Oh ah,
I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh ah,
wetin be this one like this?
Been through many things
La ti aiye genesis
I will be dealing with freenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba
Money chaser
faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of south and the west
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu le ewe so oh
Bad vibes lyrical
Give me my sound,
I am so vibelical, olorun
Aiye lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hala oh my nigga,
oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga,
oh my nigga
Shey you go dey when I no get raba?
Cause my mama,
cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe,
oh my bebe
Shey you go dey before my surulere
.
.
#RealMonEy #music
Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: