“BEST COURSE FOR UNIVERSITY”
Автор: ARACKSON TV
Загружено: 2026-01-02
Просмотров: 215
Koko dey find the best course to study for university, but Jadafaru give am secret course NEPA wey JAMB no dey consider every year! 😳⚡ Na once in 10 years e show, and the reward dey special. But if you no study well… na lighter you go end up dey work! 😂
Watch this hilarious skit and see how Koko react to this “special” course advice
#JadafaruComedy #NaijaComedy #FunnySkits #UniversityLife #NEPA
Pinned Comment:
😂 Who else go choose NEPA if dem hear say na once in 10 years course? Koko no sabi wetin e dey enter 😭⚡
Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: