Популярное

Музыка Кино и Анимация Автомобили Животные Спорт Путешествия Игры Юмор

Интересные видео

2025 Сериалы Трейлеры Новости Как сделать Видеоуроки Diy своими руками

Топ запросов

смотреть а4 schoolboy runaway турецкий сериал смотреть мультфильмы эдисон
dTub
Скачать

Runtown - If E Happen For Lagos (Official Video)

Автор: Runtown

Загружено: 2021-06-11

Просмотров: 2724792

Описание:

Watch the official video for If E Happen For Lagos by Runtown.

Stream on all music streaming platforms:
https://runtown.ffm.to/ifehappenforlagos

Connect With Runtown:
Instagram -   / runtown  
Twitter -   / iruntown  
Facebook -   / iamruntown  

Lyrics:
If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

Verse 1
Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos

Verse2
Gats keep am on a low
Eyes on my money gats keep am on the low
Gidi gidi gada gada no Dey win fight
So we bring the fire brother me i can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley
You want to friend me ,just to end me
Shey na my fault say God Dey bless me

Na so dem waKa ,waka , waka
Everybody searching for the answer
The matter ,matter ,matter
If you ask me ,who I go ask am
Omo Wetin Dey pa pa pa
Governor talk say na federal
The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa

If e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos
And as e happen for Lagos
Make e Dey inside Lagos

If you no know big man ,you never know person
You no shine your eyes ,you never see something
You never party for eko ,omo you never do nothing
Government na yawa,dem no Dey do nothing

#Runtown #IfEHappenForLagos #OfficialVideo

Runtown - If E Happen For Lagos (Official Video)

Поделиться в:

Доступные форматы для скачивания:

Скачать видео mp4

  • Информация по загрузке:

Скачать аудио mp3

Похожие видео

Джем – Runtown - If E Happen For Lagos (Official Video)

Джем – Runtown - If E Happen For Lagos (Official Video)

Runtown - Energy (Official Music Video)

Runtown - Energy (Official Music Video)

@costatitchworld - Big Flexa ft. C'buda M, Alfa Kat, Banaba Des, Sdida & Man T (Official Music Video)

@costatitchworld - Big Flexa ft. C'buda M, Alfa Kat, Banaba Des, Sdida & Man T (Official Music Video)

Runtown - The Banger [Official Video] ft. Uhuru

Runtown - The Banger [Official Video] ft. Uhuru

Omah Lay -  soso (Official Music Video)

Omah Lay - soso (Official Music Video)

WIZKID  - OJUELEGBA

WIZKID - OJUELEGBA

Runtown - Kini Issue (Official Music Video)

Runtown - Kini Issue (Official Music Video)

TitoM & Yuppe - Tshwala Bam [Ft. S.N.E & EeQue] (Official Music Video)

TitoM & Yuppe - Tshwala Bam [Ft. S.N.E & EeQue] (Official Music Video)

Jaywillz - Medicine (Official Video)

Jaywillz - Medicine (Official Video)

Runtown - Emotions (Official Music Video)

Runtown - Emotions (Official Music Video)

Runtown - If E Happen for Lagos ( Visualizer)

Runtown - If E Happen for Lagos ( Visualizer)

Runtown - For Life (Official Music Video)

Runtown - For Life (Official Music Video)

Victony & Tempoe - Soweto (Official Video)

Victony & Tempoe - Soweto (Official Video)

Runtown - Unleash ft. Fekky (Official Music Video)

Runtown - Unleash ft. Fekky (Official Music Video)

Adekunle Gold - Okay

Adekunle Gold - Okay

Reekado Banks - Rora (Official Video)

Reekado Banks - Rora (Official Video)

Yemi Alade - Johnny (Official Music Video)

Yemi Alade - Johnny (Official Music Video)

LOJAY X SARZ - MONALISA

LOJAY X SARZ - MONALISA

P-Square - Beautiful Onyinye (official Video) ft. Rick Ross

P-Square - Beautiful Onyinye (official Video) ft. Rick Ross

Sarkodie - Pain Killer ft. Runtown (Official Video)

Sarkodie - Pain Killer ft. Runtown (Official Video)

© 2025 dtub. Все права защищены.

  • Контакты
  • О нас
  • Политика конфиденциальности

Контакты для правообладателей: [email protected]