“Elderly men been Dey look my IKEBE when I small | - Wendy Shay
Автор: Yanga FM Nigeria
Загружено: 2026-01-20
Просмотров: 154
Description:
Popular Ghanian Female Artist, Wendy Shay put mouth talk wetin she see for the industry when she been start. And how her big IKEBE make dem verbally harass her when she small. She yarn am ontop what’s up NAIJA with Jayceetalks and Bybisasa
Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: