Популярное

Музыка Кино и Анимация Автомобили Животные Спорт Путешествия Игры Юмор

Интересные видео

2025 Сериалы Трейлеры Новости Как сделать Видеоуроки Diy своими руками

Топ запросов

смотреть а4 schoolboy runaway турецкий сериал смотреть мультфильмы эдисон
dTub
Скачать

rema - charm (sped up)

Автор: azuqa

Загружено: 2023-04-28

Просмотров: 3955036

Описание:

rema - charm (sped up)

sped up songs : https://open.spotify.com/playlist/6MmFs2Rb...

lyrics
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body armor

soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go 'gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi

see body oh (see body, see body oh)
egba mi oh (egba mi, egba mi oh)
e dey burst my bololo
e dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
please help me oh
me i don jam wetin pass me oh

come here, wetin dey worry you? (worry you, uhh)
bring body make i rock am (yeah, yeah)
i know you senior me (me)
i get money pass your papa (pass your papa, oh)
wetin you want wey i no fit do for you? (for you)
why you wan dey buga wọn? (wọn)
shey you be kizz daniel ni? (mhmm)
you better drop your body armor

you too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
i get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
you too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
oya follow my command baby do like i do
baby, front and back
gimme boom-baka-boom

soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go 'gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi

come here, wetin dey worry you? (worry you, uhh)
bring body make i rock am (yeah, yeah)
i know you senior me (me)
i get money pass your papa (pass your papa, oh)
wetin you want wey i no fit do for you? (wetin you want wey i no fit do for you?)
why you wan dey buga wọn? (buga wọn)
shey you be kizz daniel ni? (mhmm)
you better drop your body armor

soco, ah (ayy)
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go 'gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy









































ignore tags
rema charm sped up, rema charm, rema charm sped up + reverb, rema charm sped up tiktok part, rema charm sped up audio, charm sped up, sped up charm ,rema sped up charm, charm sped up rema, charm sped up tiktok song,rema charm sped up tiktok, charm rema tiktok, rema calm down

rema - charm (sped up)

Поделиться в:

Доступные форматы для скачивания:

Скачать видео mp4

  • Информация по загрузке:

Скачать аудио mp3

Похожие видео

Джем – rema - charm (sped up)

Джем – rema - charm (sped up)

Rema - Charm (Slowed + Reverb)

Rema - Charm (Slowed + Reverb)

Wizkid - Joro(speed up)

Wizkid - Joro(speed up)

oxlade - ku lo sa (sped up)

oxlade - ku lo sa (sped up)

Rema, Selena Gomez - Calm Down (Official Music Video)

Rema, Selena Gomez - Calm Down (Official Music Video)

SUMMER AFRO HOUSE Sunset Mix (Adam Port, Avicii, The Weeknd, Coldplay, Diplo) - Summer Vibes #1

SUMMER AFRO HOUSE Sunset Mix (Adam Port, Avicii, The Weeknd, Coldplay, Diplo) - Summer Vibes #1

Trinidad Cardona - Love me back

Trinidad Cardona - Love me back

Rema | Dumebi (Sped Up) ✩

Rema | Dumebi (Sped Up) ✩

Charm Slowed Down - Rema

Charm Slowed Down - Rema

Victony - Soweto with Don Toliver, Rema & Tempoe (Official Lyric Video)

Victony - Soweto with Don Toliver, Rema & Tempoe (Official Lyric Video)

Rema & Selena Gomez - Calm down | sped up

Rema & Selena Gomez - Calm down | sped up

WizKid - Joro (Lyrics)

WizKid - Joro (Lyrics)

Don Toliver - No Idea [Official Music Video]

Don Toliver - No Idea [Official Music Video]

GATA ONLY (SLOWED)

GATA ONLY (SLOWED)

Victony - Soweto Remix with. Various Artist

Victony - Soweto Remix with. Various Artist

Rema - Soundgasm (sped up)

Rema - Soundgasm (sped up)

Oxlade - KU LO SA | A COLORS SHOW

Oxlade - KU LO SA | A COLORS SHOW

One Dance-Drake (sped up)

One Dance-Drake (sped up)

Rema - Charm (slowed + reverb)

Rema - Charm (slowed + reverb)

love nwantiti (sped up)

love nwantiti (sped up)

© 2025 dtub. Все права защищены.



  • Контакты
  • О нас
  • Политика конфиденциальности



Контакты для правообладателей: [email protected]