30 Years Later! FG Finally Gives 1994 Super Eagles Their Promised Houses | Nigerians React
Автор: Wazobia FM
Загружено: 2025-06-27
Просмотров: 658
🏠 After 30 years of wait, Federal Government don finally fulfill di house promise wey dem make to 1994 Super Eagles squad!
For dis video, our elders dey chook mouth give dia reaction — some shock, some happy, some still dey vex say e take too long.
Na true say "better late than never?" Or na just eye service?
Watch di full video make you hear wetin Nigerians dey talk as dem finally give our football legends wetin dem promise since ’94.
👇 Drop your comment — justice delayed or justice served?
Don’t forget to like, share, and subscribe for more correct Naija tori!
#94EaglesGetHouse #SuperEagles1994 #FGPromiseFulfilled #NaijaFootball #NigeriansReact #30YearsLater #BetterLateThanNever
Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: