Tottenham vs Chelsea Preview 🔥 | My Prediction + Chelsea Defence Wahala
Автор: Noble’s View
Загружено: 2025-10-31
Просмотров: 14
Big London Derby dey come this weekend — Tottenham vs Chelsea! 😤⚽
For this preview, I break down how both teams fit line up, the key players wey fit decide the match, and my prediction for who go take the 3 points.
Chelsea defence don dey leak goals lately — plenty wahala at the back 😩
If Maresca no fix that defence sharp sharp, Spurs attack fit make dem pay heavy! 💥
Tottenham still dey dangerous under Tomas Frank, and e sure say this match no go dull.
Drop your score predictions for comment section 👇
Who you think go win this one? 💬
#TOTCHE #Chelsea #Tottenham #premierleague #FootballPreview #NoblesView
Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: