BMI (Body Mass Index) in Pidgin English
Автор: Dr Toyin Yusuff
Загружено: 6 окт. 2024 г.
Просмотров: 16 просмотров
Una know wetin dem dey call Body Mass Index or BMI? Na measurement where the ratio of your weight in kilogrammes and your height squared in metres dem go come put for calculator. The number wey dem go get go help dem know if your get normal value or you dey overweight or underweight. E go tell you if your health dey alright.
Dem first calculate BMI using 7000 Oyingbo men in the 1970s. Because of this, dem talk sey this BMI fit no dey correct as na man dem measure so how e go be for woman. Also, how e go be for Black man?
Make you watch dis video make you learn more about BMI and how dem fit use am. If you neva subscribe to my channel, make you subscribe. E dey free and you go get medical tori wey go help you.
Links for the pictures used: Iconoscout.com & https://www.vecteezy.com/vector-art/6...
Disclaimer: This video is for educational purposes only and does not constitute a consultation with Dr Toyin Yusuff. The statements in this video should not substitute medical diagnosis, cure or prevention from a medical professional. The video does not substitute seeking medical advice if needed from medical professionals. The information is correct at the time of the production of this video.

Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: