Why Naija Airports Don Turn Agbero Park? See Wetin Law Talk!
Автор: CHRICED RADIO & TV
Загружено: 2025-12-02
Просмотров: 74
Airports suppose be calm and safe, but for Nigeria, drama no dey ever finish! From shouting matches to full-blown fights, passengers don dey behave like say na motor park — but make we no lie, these actions na CRIMINAL OFFENCES under the Civil Aviation Act 2022.
From:
🔥 Woman wey hold 89 passengers hostage for Ibom Air
🔥 Oshiomhole vs airport officials
🔥 KWAM1 blocking moving aircraft
🔥 VeryDarkMan vs Mr Jollof for inside plane
All of these carry heavy penalties — from ₦200,000 to ₦2 million fines, and two months to five years imprisonment.
Yet the wahala still dey continue because enforcement weak and people dey go free.
So… why airports con dey turn agbero park?
👉 Watch the FULL video on YouTube to understand the full breakdown and wetin the law actually talk.
🔗 Link dey for description/bio — click am now!V
Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: