Why ONLY YOUR HARD-WORK go Fail Inside The Debt System....
Автор: Joshua Jo
Загружено: 2025-12-22
Просмотров: 7
Dem teach us say if you work hard, life go better. But dem no tell us the kind system wey we dey work inside.
This world dey run on debt. Once debt enter your life, e dey control: your time, your decision, your peace.
You fit dey work morning till night, but if debt dey choke you, progress go slow.
For this video, I explain:
Why hard work alone no dey enough
How debt system dey hold people down
Wetin Bible mean when e talk say “borrower na servant to lender”
Why many good people dey try but still dey stuck
How you fit start to think different about money
#financialliteracy #businesstips #moneytalks
Доступные форматы для скачивания:
Скачать видео mp4
-
Информация по загрузке: