Популярное

Музыка Кино и Анимация Автомобили Животные Спорт Путешествия Игры Юмор

Интересные видео

2025 Сериалы Трейлеры Новости Как сделать Видеоуроки Diy своими руками

Топ запросов

смотреть а4 schoolboy runaway турецкий сериал смотреть мультфильмы эдисон
dTub
Скачать

Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)

Автор: Falz

Загружено: Дата премьеры: 22 февр. 2023 г.

Просмотров: 3 183 771 просмотр

Описание:

O Wa is Falz's first official single for 2023.

►Stream BAHD album - https://orcd.co/bahd_falz
►Subscribe to the channel:    / @falz.thebahdguy  
►Instagram -   / falzthebahdguy  
►Twitter -   / falzthebahdguy  
►Facebook:   / falzthebahdguy1  
►SnapChat: falzthebahdguy

►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ
►Music Producer: Chillz
►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule
►Bookings: [email protected]

LYRICS:

Na so dem dey do
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things


Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

#Falz #Tekno #OWa

Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)

Поделиться в:

Доступные форматы для скачивания:

Скачать видео mp4

  • Информация по загрузке:

Скачать аудио mp3

Похожие видео

DJ MIXTAH | AFROBEATS VIDEO MIX 2023 [Ayra Starr - Joeboy - Kuami Eugene - Fireboy&Asake - Mavokali]

DJ MIXTAH | AFROBEATS VIDEO MIX 2023 [Ayra Starr - Joeboy - Kuami Eugene - Fireboy&Asake - Mavokali]

Alan Walker, Dua Lipa, Coldplay, Martin Garrix & Kygo, The Chainsmokers Style 🔥 Summer Vibes #45

Alan Walker, Dua Lipa, Coldplay, Martin Garrix & Kygo, The Chainsmokers Style 🔥 Summer Vibes #45

Lynnic & ItsArius - Melancholia (LIVE SET) [Part 1]

Lynnic & ItsArius - Melancholia (LIVE SET) [Part 1]

Tekno - Jogodo (Official Video)

Tekno - Jogodo (Official Video)

Chemistry

Chemistry

Mega Hits 2025 🌱 The Best Of Vocal Deep House Music Mix 2025 🌱 Summer Music Mix 2025 #4

Mega Hits 2025 🌱 The Best Of Vocal Deep House Music Mix 2025 🌱 Summer Music Mix 2025 #4

Falz ft Adekunle Gold - WHO GO PAY (VISUALIZER)

Falz ft Adekunle Gold - WHO GO PAY (VISUALIZER)

Ziggan - Along

Ziggan - Along

a playlist for a slow spiritual awakening

a playlist for a slow spiritual awakening

The Weeknd  • Starboy Playlist • | Full Lyrics

The Weeknd • Starboy Playlist • | Full Lyrics

© 2025 dtub. Все права защищены.



  • Контакты
  • О нас
  • Политика конфиденциальности



Контакты для правообладателей: [email protected]