Популярное

Музыка Кино и Анимация Автомобили Животные Спорт Путешествия Игры Юмор

Интересные видео

2025 Сериалы Трейлеры Новости Как сделать Видеоуроки Diy своими руками

Топ запросов

смотреть а4 schoolboy runaway турецкий сериал смотреть мультфильмы эдисон
dTub
Скачать

VOC -- Ova Sabi

Автор: Certified VOC

Загружено: 20 нояб. 2019 г.

Просмотров: 12 317 просмотров

Описание:

"Ova Sabi" is track number 3 on VOC's EP titled "TRAMAD̶U̶L̶L̶SENSE"
You can support VOC by buying his EP here :-https://vocmusic.bandcamp.com/album/t...

Lyrics

Intro

Mister Mister Mister VOC, huh?!
Mister Mister Mister VOC, uh!

Verse 1

Cameroon na school wey all man na teacher
Na big church wey all man na preacher
Na very big quata wey for dey all man like sisia
Big jambo house wey all man wan for be katika
Hospital wey all man be na docta
Kitchen wey all ting wan for dey na on top bandah
Moto wey inside all man for be na driver
Bush wey all snake dem for dey na mboma
Bar wey all man for smoke cigar
Da weekend wey all man for go na Kwassa-Kwassa
Play me na Bikutsi, massa play me na Makossa
All man wan for be DJ say who go saka?

Chorus

Ova Sabi na the ting wey e di ki we
Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi
Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV
Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi
Ova Sabi na the ting wey e di ki we
Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi
Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV
Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi

Bridge

For play football, you Ova Sabi
For fix moto, you Ova Sabi
For fly aeroplane, you Ova Sabi
For make music, you Ova Sabi

Verse 2

Who be you for teh me ha for rap?
Massa concentrate for bush on top da mbooh wey you di tap
As you tap, me ah go rap
You go listen, ah go shack
Ah no sabi comedy, ah no fit argue Man No Lap
Farmer wan for teh blogger ting for blog
Virgin wan for teh pornstar ha for fock
You be banker, but you Sabi all
E dey like you go teh bricklayer ha for mould block

Chorus

Ova Sabi na the ting wey e di ki we
Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi
Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV
Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi
Ova Sabi na the ting wey e di ki we
Shoe di shine so, but pipo daso wan for add na Kiwi
Carpenter di tell you say na yi fit fix ya TV
Tailor wan for sew raincoat witi Ashwabi

VOC -- Ova Sabi

Поделиться в:

Доступные форматы для скачивания:

Скачать видео mp4

  • Информация по загрузке:

Скачать аудио mp3

Похожие видео

Ibiza Summer Mix 2024 💎 Best Of Tropical Deep House Music Chill Out Mix 2024 💎 Chillout Lounge #023

Ibiza Summer Mix 2024 💎 Best Of Tropical Deep House Music Chill Out Mix 2024 💎 Chillout Lounge #023

VOC--WHY?

VOC--WHY?

Кухня | Сезон 3 | Серия 46 - 50

Кухня | Сезон 3 | Серия 46 - 50

Chill Drive - Aesthetic Music ~ Lofi hip hop mix

Chill Drive - Aesthetic Music ~ Lofi hip hop mix

الشيخ سعد الغامدي  سورة البقرة النسخة الأصلية    Sheikh Saad Al Ghamdi  Surat Al Baqarah

الشيخ سعد الغامدي سورة البقرة النسخة الأصلية Sheikh Saad Al Ghamdi Surat Al Baqarah

ГЕНЕТИКА работает НЕ ТАК, КАК вы ДУМАТЕ! — ТОПЛЕС

ГЕНЕТИКА работает НЕ ТАК, КАК вы ДУМАТЕ! — ТОПЛЕС

В бой идут одни старики

В бой идут одни старики

Двенадцать стульев (FullHD, комедия, реж. Леонид Гайдай, 1971 г.)

Двенадцать стульев (FullHD, комедия, реж. Леонид Гайдай, 1971 г.)

Mega Hits 2025 🌱 The Best Of Vocal Deep House Music Mix 2025 🌱 Summer Music Mix 2025 #4

Mega Hits 2025 🌱 The Best Of Vocal Deep House Music Mix 2025 🌱 Summer Music Mix 2025 #4

VOC--If Ah Die

VOC--If Ah Die

© 2025 dtub. Все права защищены.



  • Контакты
  • О нас
  • Политика конфиденциальности



Контакты для правообладателей: [email protected]